Stream "Runtown – If E Happen For Lagos" on Digital Stores

 |   |  Nigerian Music

– If E Happen For Lagos Download MP3?

Digital Stores Runtown – If E Happen For Lagos Stream AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps Music On Thinknews

the Multi talented singer and song writer comes along with his impressive track If E Happen For Lagos and it’s right here for your fast Download MP3?ing.

Listen & Music – If E Happen For Lagos Stream Below:

https://www26.thinknews.com.ng/wp-content/uploads/2021/05/RunTown_-_If_e_Happen_for_Lagos.Stream

Download MP3?

Lyrics

It’s Mystro on the beat baby

If you no know big man

You never know person

You no shine your eyes

You never see something

You never party for Eko

Omo you never do nothing

Government na yawa oh

Dem no dey do nothing

Na so dem waka, waka, waka

Everybody searching for the answer

The matter, matter, matter

If you ask me, who I go ask am?

Omo wetin dey pa, pa, pa?

Governor talk say “na Federal”

The same reason why the rich is getting

Richer na the reason why poor man still dey japa

If e happen for Lagos

Make e dey inside Lagos

And as e happen for Lagos

Make e dey inside Lagos

If you no know big man

You never know person

You no shine your eyes

You never see something

You never party for Eko

Omo you never do nothing

Government na yawa oh

Dem no dey do nothing

Gats keep am on a low

Eyes on my money, gats keep am on the low

Gidi-gidi gada-gada no dey win fight

So we bring the fire brother me I can’t shout

Shey ’cause you see me in a Bentley?

You want to friend me, just to end me

Shey na my fault say God dey bless me?

Na so dem waka, waka, waka

Everybody searching for the answer

The matter, matter, matter

If you ask me, who I go ask am?

Omo wetin dey pa, pa, pa?

Governor talk say “na Federal”

The same reason why the rich is getting

Richer na the reason why poor man still dey japa

If e happen for Lagos

Make e dey inside Lagos

And as e happen for Lagos

Make e dey inside Lagos

If you no know big man

You never know person

You no shine your eyes

You never see something

You never party for Eko

Omo you never do nothing

Government na yawa oh

Dem no dey do nothing

How to Listen or Download?

To listen to this song, use the available music player or follow the listening options provided in this post. If an official download option is available on the music platform, follow its instructions to download the song.

Using Audiomack? Here's How to Download the Song

Follow the screenshot below for a step-by-step guide on how to download the song using Audiomack.

How to listen or download music on Audiomack

Want to Read the Full Lyrics?

Find the full lyrics to this song on HopLyric. Visit HopLyric.com and use the search bar to search for the song title or artist name.

Find Full Lyrics on HopLyric
About Michael 9915 Articles
Connect with me on Skype: live:.cid.692c6dc01b45e79d

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.

*

Stream "Runtown – If E Happen For Lagos" on Digital Stores

 |   |  Nigerian Music

Music  If E Happen For Lagos Stream

Digital Stores “Runtown – If E Happen For Lagos” Stream AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps Music On Thinknews

produces another song titled “If E Happen For Lagos” and it’s right here for your fast Download MP3?ing.

Listen & Music – If E Happen For Lagos Stream Below:

https://www26.thinknews.com.ng/wp-content/uploads/2020/12/Runtown_-_If_E_Happen_For_Lagos.Stream

Download MP3?

LYRICS

If you no know big man ,you never know person
You no shine your eyes ,you never see something
You never party for eko ,omo you never do nothing
Government na yawa,dem no Dey do nothing

Verse 1
Na so dem waKa ,waka , waka
Everybody searching for the answer
The matter ,matter ,matter
If you ask me ,who I go ask am
Omo Wetin Dey pa pa pa
Governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer na the rеason why poor man still Dey japa

If e happen for Lagos
Makе e Dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos

If you no know big man ,you never know person
You no shine your eyes ,you never see something
You never party for eko ,omo you never do nothing
Government na yawa,dem no Dey do nothing

Verse2
Gats keep am on a low
Eyes on my money gats keep am on the low
Gidi gidi gada gada no Dey win fight
So we bring the fire brother me i can’t shout

Shey cos you see me in a Bentley
You want to friend me ,just to end me
Shey na my fault say God Dey bless me

Na so dem waKa ,waka , waka
Everybody searching for the answer
The matter ,matter ,matter
If you ask me ,who I go ask am
Omo Wetin Dey pa pa pa
Governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa