Stream "Davido – Fem" on Digital Stores

 |   |  Nigerian Music

Fem Download MP3?ing

“Davido – Fem” Stream AUDIO | MP4 & Skull 320kbps Music On Thinknews

 produces another song titled “Fem” and it’s right here for your fast Download MP3?ing.

– Femm Download MP3?ing

Davido – Fem Stream Below:

[Intro]
Napji killing this one
Para
Para, ahah

[Verse 1]
E be like you don dey talk too much
Small talk you don dey talk who talk
Fem (Baddest)
Oboy you don dey do too much
Small talk you don dey look who talk
Fem (Ah di baddest)
Person wey dey find the pitty
Omo no dey give me itty bitty
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
(Uh uh uh)
You wey dey find the pitty
Tell odogwu say we like to party
Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG

[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Saweetie “Fast (Motion)” Official Lyrics & Meaning | Verified
[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for me
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Na why 30BG we go para, para, para
Thеm go para for you

[Verse 2]
Before the, bеfore the matter get serious
Before the whole matter gets dangerous
You need to make sure you don’t say too much
‘Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my on G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter, star
I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When be say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind

[Pre-Chorus]
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh
Make una tell am to call me
Uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh, uh

[Chorus]
Why them com dey para, para, para?
Para for me
Why everybody com dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me

[Outro]
Napji killing this one

How to Listen or Download?

To listen to this song, use the available music player or follow the listening options provided in this post. If an official download option is available on the music platform, follow its instructions to download the song.

Using Audiomack? Here's How to Download the Song

Follow the screenshot below for a step-by-step guide on how to download the song using Audiomack.

How to listen or download music on Audiomack

Want to Read the Full Lyrics?

Find the full lyrics to this song on HopLyric. Visit HopLyric.com and use the search bar to search for the song title or artist name.

Find Full Lyrics on HopLyric
About Michael 9915 Articles
Connect with me on Skype: live:.cid.692c6dc01b45e79d

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*