Stream "Kaptain – Check Yourself" on Digital Stores

 |   |  Lyrics, Music Videos, Nigerian Music

Music Check Yourself Download MP3?ing

Digital Stores “Kaptain – Check Yourself” Stream AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps Music On Thinknews

produces another trending song titled “Check Yourself” and it’s right here for your fast Download MP3?ing. 

Captain – Check Yourself is solely free for your Download MP3?ing at “Thinknews”, Add Captain Check Yourself to your music tracks and enjoy!.

Listen & Music – Check Yourself  Stream Below:

https://www26.thinknews.com.ng/wp-content/uploads/2021/06/Kaptain_-_Check_Yourself.Stream

Download MP3?

https://youtu.be/njMhkjyJ-vI

LYRICS

I know all my guys, I know all my blood
I know who dey call me blood wey nor be my guy
I know who nor Dey talk much, but E like me die
Bros I know all of una (but I nor go talk)
The day wey we see, na that day we know
If you reach ur house, you nor know me before
Because if them give u knife, tsha tsha for my back
Bros I know all of una, (but I nor go talk)
We don tey 4 this game now your kinging
E Dey pain u say I come out come put u 4 thinking
Sit down for your throne, u Dey beef me
Broda man I know all of una (but I nor go talk)
E nor get wetin mostash neva see 4 nose
E nor get wetin crase man neva see for
road
U Dey with 20 friends for 21 years and non of them beef you brother check yourself ah

Check yourself
Check yourself
Check yourself
Nobody wan be u
Check yourself
Check yourself
Check yourself
Check yourself

Nobody table your matter ah
3 gboza 4 my men them
Repeat am for the real men them
Dey for my cona of my men them
The way oluwa bless me, na so oluwa bless them
U Dey pray make E beta 4 me (E go beta 4 u)
Make E clear 4 me ( E go clear 4 u)
Make E stew 4 me (E go stew 4 u)
What u wish 4 me (me I wish 4 u)
Ah Ah
Check yourself

How to Listen or Download?

To listen to this song, use the available music player or follow the listening options provided in this post. If an official download option is available on the music platform, follow its instructions to download the song.

Using Audiomack? Here's How to Download the Song

Follow the screenshot below for a step-by-step guide on how to download the song using Audiomack.

How to listen or download music on Audiomack

Want to Read the Full Lyrics?

Find the full lyrics to this song on HopLyric. Visit HopLyric.com and use the search bar to search for the song title or artist name.

Find Full Lyrics on HopLyric
About Michael 9915 Articles
Connect with me on Skype: live:.cid.692c6dc01b45e79d

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*